change
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃáìndӡ
Noun
- Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- I beg give me my change madam. — (NSC_Tella_2020. Please give me my balance. )
- I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
- Wetin dis change con bring na suffersuffer everywhere. — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere.)
Verb
Transitive Verb
- Make someting comot from how e be.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp. — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
- God don change my life for better. — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )
Intransitive Verb
- Dat aproko woman don come change as she marry pastor man. — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married a pastor. )
Serial Verb
- Di guy don comot go change im name. — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.