Naija
Etymology
From: English charge and office
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Office where police dey stay where people dey fit come report matter give dem.
- Dem don carry am go chargeoffice. — (He has been taken to the police station.)
Related form
Translations