chargeoffice
Naija
Etymology
From: English charge and office
Pronunciation
- tʃádʒɔ̄fīs
Noun
- Office where police dey stay where people dey fit come report matter give dem.
- Dem don carry am go chargeoffice. (Egbokhare_2021, He has been taken to the police station.) — {{{3}}}
Related form
Translations
- English: Police station