chargeoffice

Revision as of 12:49, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English charge and office

Pronunciation

  • tʃádʒɔ̄fīs

Play Play

Noun

  • Office where police dey stay where people dey fit come report matter give dem.
  • Dem don carry am go chargeoffice.  — (Egbokhare_2021, He has been taken to the police station.)

Related form

Translations

  • English: Police station