charm

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

Noun

Na juju wey people dey use to do bad ting.

  1. I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm  — ( insert translation )
    Dat man don use charm for di girl  — ( insert translation )

Synonym

Antonym

Translation