Difference between revisions of "chest"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with e shoulder for top and join with e rib for down. | |
:*{{ux|dv|Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take '''chest''' chest di ball before e dribble five players con score. |(NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)}} | :*{{ux|dv|Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take '''chest''' chest di ball before e dribble five players con score. |(NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''chest'' | *English: ''chest'' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball. | Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball. |
Revision as of 14:58, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: English chest
Pronunciation
- t͡ʃest
Noun
Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with e shoulder for top and join with e rib for down.
- Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score. — (NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)
Translation
- English: chest
Verb
Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball.
- . Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or hand some players dey use control ball. — (NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)
Translation
English : to chest a ball down