chest
Naija
Etymology
From: English chest
Pronunciation
- t͡ʃest
Noun
Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with e shoulder for top and join with e rib for down.
- Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score. — (NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)
Translation
- English: chest
Verb
Make person use di up part of e body wey muscle and bone dey near take control ball.
- . Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or hand some players dey use control ball. — (NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)
Translation
English : to chest a ball down