Difference between revisions of "chiefo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Etymology===
 +
From: English ''chief'' and suffix ''o''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
t͡ʃèfô
 
t͡ʃèfô

Revision as of 12:47, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

t͡ʃèfô Play Play

Noun

  1. Person wey be oga of oga
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater  — (NSC_2021, Only kingpins buy that drink. Since we are not there yet, let's manage this spirit.
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021, Don't spend the boss' money with yours. If you spend it, you'll face the consequences.)
  2. Person wey be kegite people oga.
    • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, Leader, I'm loyal.

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin