Difference between revisions of "chiefo"

Line 14: Line 14:
 
===Vocative===
 
===Vocative===
 
Person wey e be oga for kegite club.
 
Person wey e be oga for kegite club.
:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, Leader, I pay you homage.)}}
+
:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 13:19, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

t͡ʃèfô Play Play

Noun

Person wey e be oga of oga dem.

  • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.)
  • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)

Vocative

Person wey e be oga for kegite club.

  • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin