chiefo
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
Noun
- Person wey be oga of oga.
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater. — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we are not yet in that class, let us just settle for spirit.
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
- Person wey be kegite people oga.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, Leader, I'm loyal.
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin