chiefo

Revision as of 13:02, 24 August 2021 by 102.89.1.147 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

t͡ʃèfô Play Play

Noun

  1. Person wey be oga of oga.
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)

Vocative

  1. Person wey be kegite people oga.
    • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, Leader, I pay you homage.)

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin