chinchin

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃíntʃìn

Play Play

Noun

  • fryfry wey de take flour and egg mix, come cut am small small before de fry am dry.
  • Abeg, give me small chinchin.  — (Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)

Translations

  • English: a crunchy fried flour snack