Difference between revisions of "chinchin"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Borrowed from English chinchin | Borrowed from English chinchin |
Revision as of 10:36, 21 January 2021
Naija
Etymology
Borrowed from English chinchin
Pronunciation
- tʃíntʃìn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14081
Noun
Na kro kro snack wey de take flour and egg mix, come cut am small small like dice before de fry am dry.
- Abeg, give me small chinchin. — (Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)
- Na chinchin. — (NST_cleaned__23788, __no translation__)
- Na chicken, na chinchin dey inside dat oda one. — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, It is chicken, it is chinchin that is inside that other one.)
Translations
- English: a crunchy fried flour snack