chinchin

Naija

Etymology

From: English chin chin

Pronunciation

  • tʃíntʃìn

Play Play

Noun

Na kro kro snack wey de take flour and egg mix, come cut am small small like dice before de fry am dry.

  • Abeg, give me small chinchin.  — (Egbokhare_2021, Please, give me a little chinchin.)
  • Na chicken, na chinchin dey inside dat oda one.  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)


Translations

  • English: a crunchy fried flour snack