choose

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English choose

Pronunciation

  • tʃûz

Play Play

Verb

  • Make person select someting, person or side for game wey e like.
  • Delegates vex for pipo weh prime minister choose for head commissions.  — (bbc__28076, The delegates rejected the persons nominated by the Prime Minister to head commisions.)
  • Abeg, choose people wey you wan play with.  — (Please, choose the team you want to play with.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: To choose