choose

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English choose

Pronunciation

  • tʃúz

Play Play

Verb

  • Na sey person select someting, person or side for game wey e like.
  • Di statement note say na El-Zakzaky choose di hospital, choose im own aides wey go escort am plus im personal doctors.  — (bbc__38557, According to the release, El-Zakzaky handpicked the hospital, his aides and personal doctors.)
  • Delegates vex for pipo weh prime minister choose for head commissions.  — (bbc__28076, The delegates rejected the persons nominated by the Prime Minister to head commisions.)
  • Abeg, choose people wey you wan play with.  — (Egbokhare_2021, Please, choose the team you want to play with.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: To choose