Difference between revisions of "choosing"

m (EmekaFelixO moved page chosing to choosing)
(No difference)

Revision as of 13:33, 21 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English choose

Pronunciation

  • tʃúzìŋ


Noun

Na turn by turn football wey de play for street with player wey no dey reach eleven eleven.

  • Na choosing we wan play o.  — (Egbokhare_2021, We are about to play local street football.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: local street football