choosing
Revision as of 13:33, 21 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (EmekaFelixO moved page chosing to choosing)
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English choose
Pronunciation
- tʃúzìŋ
Noun
Na turn by turn football wey de play for street with player wey no dey reach eleven eleven.
- Na choosing we wan play o. — (Egbokhare_2021, We are about to play local street football.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: local street football