Difference between revisions of "chop mouth"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Naija ''chop'' ===Pronunciation=== t͡ʃɔ̀pt͡ʃɔ̀p <sm2>Pcm-ng-chop mouth.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chop mouth.m.ogg</sm2> ===Verb Phrase==...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
#: {{ux|dv| Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin | (NSC_Emeka_2020, What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)}} | #: {{ux|dv| Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin | (NSC_Emeka_2020, What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)}} | ||
# Make person dey do like sey im know di lyrics. | # Make person dey do like sey im know di lyrics. | ||
− | #: {{ux|dv| Una choir members na minus 1, de just dey chop mouth. | (NSC_Emeka_2020, Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.) }} | + | #: {{ux|dv| Una choir members na minus 1, de just dey '''chop mouth'''. | (NSC_Emeka_2020, Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.) }} |
# Make person dey talk nonsense. | # Make person dey talk nonsense. | ||
− | #: {{ ux|dv| We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team? |(NSC_Emeka_2020, Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?)}}. | + | #: {{ ux|dv| We dey talk about football team you dey '''chop mouth''' dey mention Chelsea. Dat one na team? |(NSC_Emeka_2020, Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?)}}. |
# Make person kiss person. | # Make person kiss person. | ||
− | #: {{ ux| dv| I catch bros and dat babe dey chop mouth o. | (NSC_Emeka_2020, I caught brother and that lady kissing. )}} | + | #: {{ ux| dv| I catch bros and dat babe dey '''chop mouth''' o. | (NSC_Emeka_2020, I caught brother and that lady kissing. )}} |
# Make person talk wetin no be true. | # Make person talk wetin no be true. | ||
− | #: {{ux|dv| Politicians sabi chop mouth for Nigeria. | (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.) }} | + | #: {{ux|dv| Politicians sabi '''chop mouth''' for Nigeria. | (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.) }} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''lip sync'', ''mumble'', ''say nonsense'', ''kiss'', ''lie'' | English: ''lip sync'', ''mumble'', ''say nonsense'', ''kiss'', ''lie'' |
Revision as of 21:06, 4 November 2020
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
t͡ʃɔ̀pt͡ʃɔ̀p Play
Verb Phrase
- Make person word no clear.
- Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin — (NSC_Emeka_2020, What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)
- Make person dey do like sey im know di lyrics.
- Una choir members na minus 1, de just dey chop mouth. — (NSC_Emeka_2020, Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.)
- Make person dey talk nonsense.
- We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team? — (NSC_Emeka_2020, Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?).
- Make person kiss person.
- I catch bros and dat babe dey chop mouth o. — (NSC_Emeka_2020, I caught brother and that lady kissing. )
- Make person talk wetin no be true.
- Politicians sabi chop mouth for Nigeria. — (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.)
Translation
English: lip sync, mumble, say nonsense, kiss, lie