chopchop

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Noun

  • Person wey be sey e dey chop anyhow.
  • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop!  —  (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )

Word wey be like am

chopchopo

Adjective

  • Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
  • Who buy all dis chopchop keep for here?  — (Who bought all these munchies and kept them here?)
  • I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body  —  (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: glutton