Difference between revisions of "chopchop"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
See: [[chop]]
+
From: Naija [[chop]]
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 20:15, 6 April 2022

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Definition

Person wey be sey e dey chop anyhow.

Noun

  1. Person wey be sey e dey chop anyhow.
    • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop!  —  (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
  2. Food wey light.
    • Who buy all dis chopchop keep for here?  — (NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)
    • I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body  —  (NSC_Emeka_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: glutton