Difference between revisions of "chopchop"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey be sey e dey chop anyhow.
+
* Person wey be sey e dey chop anyhow.
#:* {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chopchop'''! | (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
+
:* {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chopchop'''! | (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
  
 
====Word wey be like am====
 
====Word wey be like am====
 
[[chopchopo]]
 
[[chopchopo]]
  
===Adjective===
+
==Adjective===
# Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
+
* Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
 
+
:* {{ux|dv|  Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}}
#:* {{ux|dv|  Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}}
+
:* {{ ux|dv| I never chop better ting since morning o, na just dis '''chopchop''' I use take hold body | (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )}}
#:* {{ ux|dv| I never chop better ting since morning o, na just dis '''chopchop''' I use take hold body | (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''glutton''
 
* English: ''glutton''

Revision as of 11:35, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Noun

  • Person wey be sey e dey chop anyhow.
  • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop!  —  (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )

Word wey be like am

chopchopo

Adjective=

  • Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
  • Who buy all dis chopchop keep for here?  — (Who bought all these munchies and kept them here?)
  • I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body  —  (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: glutton