Difference between revisions of "chopchop"

 
(9 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
See: [[chop]]
+
From: Naija [[chop]]
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-chopchop.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chopchop.m.ogg</sm2>  
  
===Definition===
+
===Noun===
Person wey be sey e dey chop anyhow.
+
* Person wey be sey e dey chop anyhow.
 +
:* {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chopchop'''! | (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
  
===Noun===
+
====Word wey be like am====
# Person wey be sey e dey chop anyhow.
+
[[chopchopo]]
#:* {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chopchop'''! | (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
+
 
# Food wey light.
+
===Adjective===
#:* {{ux|dv|  Who buy all dis '''chop-chop''' keep for here? |(NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)}}
+
* Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
#:* {{ ux|dv| I never chop better ting since morning o, na just dis '''chopchop''' I use take hold body | (NSC_Emeka_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )}}
+
:* {{ux|dv|  Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}}
 +
:* {{ ux|dv| I never chop better ting since morning o, na just dis '''chopchop''' I use take hold body | (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''glutton''
 
* English: ''glutton''

Latest revision as of 11:35, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Noun

  • Person wey be sey e dey chop anyhow.
  • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop!  —  (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )

Word wey be like am

chopchopo

Adjective

  • Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
  • Who buy all dis chopchop keep for here?  — (Who bought all these munchies and kept them here?)
  • I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body  —  (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: glutton