Difference between revisions of "chopchop"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Naija [[chop]] | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-chopchop.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chopchop.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | Person wey be sey e dey chop anyhow. | + | * Person wey be sey e dey chop anyhow. |
+ | :* {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chopchop'''! | (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }} | ||
− | === | + | ====Word wey be like am==== |
− | + | [[chopchopo]] | |
− | + | ||
− | + | ===Adjective=== | |
− | + | * Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop. | |
− | + | :* {{ux|dv| Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}} | |
+ | :* {{ ux|dv| I never chop better ting since morning o, na just dis '''chopchop''' I use take hold body | (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''glutton'' | * English: ''glutton'' |
Latest revision as of 11:35, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
- tʃɔ̀ptʃɔ́p
Noun
- Person wey be sey e dey chop anyhow.
- You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop! — (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
Word wey be like am
Adjective
- Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
- Who buy all dis chopchop keep for here? — (Who bought all these munchies and kept them here?)
- I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body — (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )
Translations
- English: glutton