Difference between revisions of "chopchop"
(→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
[[chopchopo]] | [[chopchopo]] | ||
− | ==Adjective=== | + | ===Adjective=== |
* Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop. | * Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop. | ||
:* {{ux|dv| Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}} | :* {{ux|dv| Who buy all dis '''chopchop''' keep for here? |(Who bought all these munchies and kept them here?)}} |
Latest revision as of 11:35, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
- tʃɔ̀ptʃɔ́p
Noun
- Person wey be sey e dey chop anyhow.
- You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop! — (You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
Word wey be like am
Adjective
- Food wey no fit full person belle wey person just dey chop dey wait till e fit see better food chop.
- Who buy all dis chopchop keep for here? — (Who bought all these munchies and kept them here?)
- I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body — (I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )
Translations
- English: glutton