Difference between revisions of "chopchop"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey be sey e dey chop anyhow.
 
# Person wey be sey e dey chop anyhow.
#: {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop! | (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
+
#: {{ ux|dv| You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, '''chop-chop'''! | (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! ) }}
 
# Food wey light.
 
# Food wey light.
 
#: {{ux|dv|  Who buy all dis '''chop-chop''' keep for here? |(NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)}}
 
#: {{ux|dv|  Who buy all dis '''chop-chop''' keep for here? |(NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)}}

Revision as of 18:45, 10 November 2020

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Definition

Person wey be sey e dey chop anyhow.

Noun

  1. Person wey be sey e dey chop anyhow.
    You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!  —  (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
  2. Food wey light.
    Who buy all dis chop-chop keep for here?  — (NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)
    I never chop better ting since morning o, na just dis chop-chop I use take hold body  —  (NSC_Emeka_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: a glutton