chopchop

Revision as of 20:34, 6 April 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Noun

  1. Person wey be sey e dey chop anyhow.
    • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chopchop!  —  (NSC_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
  2. Food wey light.
    • Who buy all dis chopchop keep for here?  — (NSC_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)
    • I never chop better ting since morning o, na just dis chopchop I use take hold body  —  (NSC_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: glutton