chopchop

Revision as of 18:45, 10 November 2020 by 82.227.154.117 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Naija chop

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play


Definition

Person wey be sey e dey chop anyhow.

Noun

  1. Person wey be sey e dey chop anyhow.
    You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!  —  (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton! )
  2. Food wey light.
    Who buy all dis chop-chop keep for here?  — (NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)
    I never chop better ting since morning o, na just dis chop-chop I use take hold body  —  (NSC_Emeka_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together. )

Translations

  • English: a glutton