chopchopo

Revision as of 17:04, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chopchopo

Pronunciation

  • tʃɔ̀ptʃɔ́p

Play

Noun

Na as de dey call person wey carry eat anyhow.

  • E be chopchopo.  — (Egbokhare_2021, He/she eats indiscriminately.)

Related forms

Synonyms


Translations

  • English: glutton