Difference between revisions of "chuk"
(→Naija) |
|||
(14 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Forms=== | ===Alternative Forms=== | ||
− | * [[chook]] | + | * [[chook]], [[shook]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: ''unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-chuk.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chuk.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-chuk.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chuk.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person force someting wey get sharp mouth enter someting or somewhere. | |
− | :*{{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)}} | + | #:*{{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)}} |
− | :*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you | + | #:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you o! |(NSC_2022, I can really stab you!)}} |
− | :*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |( | + | # Make person put someting enter inside anoder ting |
+ | #:* {{ux|dv| No be you '''chuk''' hand for inside pot collect meat? Why go let dem dey punish your junior brother? | (Was it not you who put your hand in the pot to take a piece of meat? Why are you letting them punish your junior brother.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| You no write di exam o, dem '''chuk''' your name put. | (You didn't write the exam, they smuggled in your name.)}} | ||
+ | # Make person [[nack]] person. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' all di chikito dey go, e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if all the girls become pregnant for him some day.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[chukuchuku]] [[chuk mouth]] | + | * [[chukuchuku]], [[chuk mouth]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 30: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''pierce'', ''stab'' |
Latest revision as of 12:24, 28 February 2024
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- tʃûk
Verb
- Make person force someting wey get sharp mouth enter someting or somewhere.
- As e use knife chuk me, I no fit do anything again.” — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
- I fit chuk you o! — (NSC_2022, I can really stab you!)
- Make person put someting enter inside anoder ting
- No be you chuk hand for inside pot collect meat? Why go let dem dey punish your junior brother? — (Was it not you who put your hand in the pot to take a piece of meat? Why are you letting them punish your junior brother.)
- You no write di exam o, dem chuk your name put. — (You didn't write the exam, they smuggled in your name.)
- Make person nack person.
Related forms
Synonyms
Translations
- English: pierce, stab