Difference between revisions of "chuk"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
chuk: to pierce, stab -- Definition in Naija?
+
Sey someting wey [[sharp]] enter someting or somewhere.
 
+
:*{{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)}}
 
+
:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you hand o! |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:*{{ux|dv|Di way [[Diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)}}
#: {{ux|dv|E '''chuk''' am knife for belle. |(He stabbed him in the stomach.)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|How you go take '''chuk''' me hand, |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__178, How will you stab me ?)}}
 
#: {{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But as vulture dey gly go home, im long fingernail '''chuk''' the leaf, come make rain fall heavy reach as man pikin never ever see before. |(katakata__491, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Atanga Nji say de secessionist '''chuk''' 75 pikin dem and rape 114 girls dem plus army pipo weh deh die and for seka dis reason, ngomna no go fit shiddon for one tale with de pipo for tok. |(bbc__17758, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ara wan dem say e wan '''chuk''' eye for Anglophone crisis, free political prisoners laik Maurice Kamto and southern Cameroon leaders laik Sisiku Julius Ayuk Tabe and odas. |(bbc__16117, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Amnesty International bin send dia sabi pipo go Maiduguri to go '''chuk''' eye for di mata afta one Maiduguri prisoner Charles Okah, first raise alarm about am wit tori pipo Sahara Reporters. |(bbc__14803, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I fit '''chuk''' you hand o! |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can stab you.)}}
 
#: {{ux|dv|And on top today episode, ehm no be only me go '''chuk''' mouth on top dis one. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__4, And on today's episode, ehm, I wont be the only one doing the talking on the show.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[chukuchuku]]
+
* [[chukuchuku]] [[chuk mouth]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[stab]],  
+
* [[stab]], [[nack]]
 
 
====Antonyms====
 
[[rub]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to pierce, stab
+
* English: ''stab'', ''copulate''

Revision as of 23:35, 20 January 2021

Naija

Etymology

From: Cameroon chuku chuku meaning spiny/thorny

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 30
  • Frequency rank in raw corpus: 4289

Verb

Sey someting wey sharp enter someting or somewhere.

  • As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
  • I fit chuk you hand o!  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)
  • Di way Diboy dey chuk chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day.  — (NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: stab, copulate