chuk
Naija
Etymology
From: Cameroon chuku chuku meaning spiny/thorny
Pronunciation
- tʃûk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 30
- Frequency rank in raw corpus: 4289
Verb
Sey someting wey sharp enter someting or somewhere.
- As e use knife chuk me, I no fit do anything again.” — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
- I fit chuk you hand o! — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)
- Di way diboy dey chuk chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day. — (NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: stab, copulate