chuk

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: A clipping of the Cameroonian word chuku chuku meaning spiny/thorny often used to refer to the minute spinules visible on male puddle frog

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 30
  • Frequency rank in raw corpus: 4289

Verb

Sey someting wey sharp enter someting or somewhere.

  • As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
  • I fit chuk you hand o!  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)
  • Di way diboy dey chuk chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day.  — (NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: stab, copulate