Difference between revisions of "church mind"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * As person mind be wey be sey e go want do good ting for person. | + | * As person mind be wey be sey e go want do good ting for person./ Make person sorry for anoder person con do am well. |
:* {{ux|dv| Bros, abeg use your '''church mind''' free dat money wey I dey owe you now.|(Please be kind enough to cancel the debt I owe you.)}} | :* {{ux|dv| Bros, abeg use your '''church mind''' free dat money wey I dey owe you now.|(Please be kind enough to cancel the debt I owe you.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''compassion'' | English: ''compassion'' |
Latest revision as of 12:31, 28 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English church and mind
Pronunciation
- ʧɔ́ʧ mȃɪnd
Noun
- As person mind be wey be sey e go want do good ting for person./ Make person sorry for anoder person con do am well.
- Bros, abeg use your church mind free dat money wey I dey owe you now. — (Please be kind enough to cancel the debt I owe you.)
Translation
English: compassion