Difference between revisions of "church mind"

Line 15: Line 15:
 
:*{{ux|dv| Bros, abeg use your '''church mind''' free that money wey I dey owe you now.|(NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you.)}}
 
:*{{ux|dv| Bros, abeg use your '''church mind''' free that money wey I dey owe you now.|(NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you.)}}
  
====Antonym====
 
bad belle,
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''kind hearted''
 
English: ''kind hearted''

Revision as of 18:34, 4 December 2020

Naija

Alternative Form

choch maind

Etymology

From: English church and mind

Pronunciation

ʧɔ́ʧ mȃɪnd Play Play

Noun

Make person show sey e sorry for person.

  • Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now.  — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you.)

Translation

English: kind hearted