church mind
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English church and mind
Pronunciation
- ʧɔ́ʧ mȃɪnd
Noun
Make person show sey e sorry for person.
- Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now. — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you.)
Translation
English: compassion