church mind
Naija
Alternative Form
choch maind
Etymology
From English church and mind
Pronunciation
Definition
to show sey you sorry for person
Noun
-
- Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now. — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you )