church mind

Revision as of 16:16, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

choch maind

Etymology

From English church and mind

Pronunciation

ʧɔʧ maɪnd Play Play

Definition

to show sey you sorry for person

Noun

Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now.  — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation