church mind

Revision as of 14:05, 7 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

choch maind

Etymology

From English church and mind

Pronunciation

ʧɔʧ maɪnd Play Play

Definition

to show sey you sorry for person

Noun

  • Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now.  — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you. )

Related forms

Synonym

not confirmed

Antonym

bad mind, bad belle,

Translation

church mind: to be soft-hearted