church mind
Naija
Alternative Form
choch maind
Etymology
From English church and mind
Pronunciation
Definition
Make person show sey e sorry for person.
Noun
- Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now. — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you. )
Antonym
bad belle,
Translation
English: kind hearted