church mind

Naija

Alternative Form

choch maind

Etymology

From: English church and mind

Pronunciation

ʧɔ́ʧ mȃɪnd Play Play

Definition

Make person show sey e sorry for person.

Noun

  • Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now.  — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you.)

Antonym

bad belle,

Translation

English: kind hearted