Difference between revisions of "ciga"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Wetin de dey use different different ting make | + | Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use [[mouth]] hold am begin smoke am after e light am. |
:*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}} | :*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}} | ||
Line 15: | Line 15: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[cigamuku]] | * [[cigamuku]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cigarette'' | * English: ''cigarette'' |
Revision as of 16:06, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: French cigarette from Spanish cigarro
Pronunciation
- sìgá
Noun
Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin smoke am after e light am.
- If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o. — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)
Related forms
Translations
- English: cigarette