cigamuku
Naija
Etymology
From: French cigarette and Yoruba amuku meaning remnant
Pronunciation
- sìgámúkù
Noun
- Wetin dey remain for ciga as person dey smoke.
- Abeg, find where you go pack all dose cigamuku put. — (Please, find a place to put the cigarette ashes.)
Related forms
Translations
- English: cigarette ashes