Difference between revisions of "ciga"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use [[mouth]] hold am begin smoke am after e light am.
+
* Wetin de dey use [[different different]] ting make, con wrap am one kind make person fit use [[mouth]] hold am begin smoke am after e light am.
 
 
 
:*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}}
 
:*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}}
  

Revision as of 06:56, 22 July 2021

Naija

Etymology

From: French cigarette from Spanish cigarro

Pronunciation

  • sɪ̀gá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin smoke am after e light am.
  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)

Related forms

Translations

  • English: cigarette