Difference between revisions of "ciga"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: French ''cigarette'' from Spanish ''cigarro''
+
From: English ''cigarette''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 15:12, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English cigarette

Pronunciation

  • sɪ̀gá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin smoke am after e light am.
  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)

Related forms

Translations

  • English: cigarette