Difference between revisions of "ciga"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English ciga ===Pronunciation=== * sìgá <sm2>Pcm-ng-ciga.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ciga.m.ogg</sm2> ===...") |
(→Noun) |
||
(13 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''cigarette'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * sɪ̀gá |
<sm2>Pcm-ng-ciga.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ciga.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ciga.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ciga.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin de dey use [[different different]] ting make, con wrap am one kind make person fit use [[mouth]] hold am begin suck am make di light wey dey di under dey burn wetin dey wrap inside. | |
− | + | :* {{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(If you have started smoking, you can become addicted.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * | + | * [[cigamuku]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: cigarette | + | * English: ''cigarette'' |
Latest revision as of 21:19, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cigarette
Pronunciation
- sɪ̀gá
Noun
- Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin suck am make di light wey dey di under dey burn wetin dey wrap inside.
- If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o. — (If you have started smoking, you can become addicted.)
Related forms
Translations
- English: cigarette