Difference between revisions of "ciga"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Wetin person dey smoke.
+
Wetin de dey use different different ting make come wrap am one kind make person fit use [[mouth]] hold am begin smoke am after e light am .
  
 
:*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}}
 
:*{{ux|dv|If you don dey smoke '''ciga''', you no go fit stop o. |(Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)}}

Revision as of 16:05, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: French cigarette from Spanish cigarro

Pronunciation

  • sìgá

Play Play

Noun

Wetin de dey use different different ting make come wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin smoke am after e light am .

  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)

Related forms


Translations

  • English: cigarette