ciga

Revision as of 16:06, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: French cigarette from Spanish cigarro

Pronunciation

  • sìgá

Play Play

Noun

Wetin person dey smoke.

  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, yo can become addictedd.)

Related forms


Translations

  • English: cigarette