ciga

Naija

Etymology

From: French cigarette from Spanish cigarro

Pronunciation

  • sìgá

Play Play

Noun

Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin smoke am after e light am.

  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (Egbokhare_2021, If you have started smoking, you can become addicted.)

Related forms

Translations

  • English: cigarette