ciga

Revision as of 21:19, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English cigarette

Pronunciation

  • sɪ̀gá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use different different ting make, con wrap am one kind make person fit use mouth hold am begin suck am make di light wey dey di under dey burn wetin dey wrap inside.
  • If you don dey smoke ciga, you no go fit stop o.  — (If you have started smoking, you can become addicted.)

Related forms

Translations

  • English: cigarette